NAIJA FM NIGERIA
MEGALECTRICS LTD
Music
NAIJA FM na the original Naija radio station, with correct collabo of talk and music. The talk talk part, include local and topical news, where we go use give our listeners space to take talk their minds for topical matters wey dey affect dem everyday life.